Rema Charm Lyrics, Meaning, Overview, and more
by Rajesh | Updated Jul 24, 2023
Rema Charm Lyrics
London
Another banger
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi
See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor
You too dey form with this love
of a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you,
you wan dey do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff,
dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom-baka-boom
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you?
(Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor
Soco, ah (Ayy)
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Rema Charm Lyrics Meaning
The song "Charm" by Rema is a lively and playful Afrobeat track that showcases his signature style and catchy melodies. In the song, Rema addresses a woman who captivates him with her charm and allure. The lyrics are filled with Nigerian pidgin phrases and slang, adding to the song's energetic and vibrant appeal. Rema playfully teases the woman for being "stiff" and not loosening up, while confidently declaring that he has the means to provide for her.
The chorus encourages dancing and vibing to the music, emphasizing the joy and excitement of the moment. The refrain "Egba mi oh, e dey burst my bololo" expresses the overwhelming effect the woman's charm has on him, evoking a sense of being enchanted and blown away by her presence. Overall, "Charm" is a celebration of youthful exuberance and the thrill of falling under someone's spell, making it yet another infectious banger from Rema.
Rema Charm Song Video
Rema Charm Song Overview
Song Title
Charm
Artist
Rema
Genre
Afrobeat, Afropop
Language
English, Nigerian Pidgin
Released
2023
Album
Rave & Roses Ultra
Tag
"London"
Lyric Themes
Charisma, Attraction, Playfulness
Who is Rema?
Rema, whose real name is Divine Ikubor, is a talented Nigerian singer, songwriter, and rapper. Born on May 1, 2000, in Benin City, Nigeria, he grew up in a Christian family and showed a passion for music from a young age. During his time in secondary school, Rema honed his singing and rapping skills, which eventually led him to gain recognition in the music industry.
His breakthrough came in 2018 when he posted a captivating freestyle on Instagram, catching the attention of D'Prince, an artist associated with Mavin Records. D'Prince offered Rema a record deal with Jonzing World, a subsidiary of Mavin Records, and this marked the beginning of his meteoric rise to stardom. In 2019, Rema released his self-titled debut EP, which quickly gained popularity, propelling him to the top of the Nigerian music scene.
His hit song "Dumebi" became a massive success, and the EP reached number 1 on Apple Music Nigeria. Since then, Rema has continued to impress with his unique blend of Afrobeats, rap, and soulful melodies, earning him international recognition and a dedicated fanbase. He has released numerous successful singles and an acclaimed debut album, "Rave & Roses," which features collaborations with renowned artists.
In 2023, Rema released "Rave and Roses Ultra," an extended version of his debut album, containing the song "Charm" among other tracks. With this new release, Rema once again demonstrated his artistic prowess and became the first African artist to surpass 1 billion streams on Spotify, solidifying his position as one of Nigeria's most promising and influential music stars.
Rema Charm Lyrics - FAQs
Afrobeat, Afropop
The song is sung in English and Nigerian Pidgin.
The song was released in 2023.
The song is part of Rema's album "Rave & Roses Ultra."
Rema uses the tag "London" in the song.