1. Fresherslive ยป 
  2. Lyrics

DJ Neptune and Joeboy Mumu Lyrics know the real meaning of DJ Neptune and Joeboy 's Mumu Song lyrics

Dive into the enchanting lyrics of DJ Neptune and Joeboy's 'Mumu' as they blend rhythmic beats with romantic verses, celebrating love's bliss and playfulness. Let the catchy tunes and expressive words take you on a journey of affection and groove

by Dheshni

Updated Dec 29, 2023

DJ Neptune and Joeboy Mumu Lyrics know the real meaning of DJ Neptune and Joeboy 's Mumu Song lyrics

DJ Neptune and Joeboy Mumu Lyrics

Greatness
(Sig')
Mm-mmm, mm-mm, mm
(Signal)
Pon deck
DJ Neptune, hit me

Oya, romance me (feed me 'till I belleful)
Moni ko fa momi (I'm your man and I'm your boo)
All the bills on me (because the pocket heavy too)
And, I must shine my thirty-two when I see your bawa

Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And, call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu waka
Ye, carry your matter for head
Omoge, you scatter my brain (yeah-yeah)
Na love I dey love, I no be mumu waka (yeah-yeah, yeah)

You sef know say you bad
You dey overtake (you dey overtake)
I get sugar to give oh
Come and chop my cake oh
Odo, nothing do you
Nobody do reach you
Oya, gimme small
No dey denge pose, ah-ayy

Critically, nobody fit do you like me
Baby, oya, sit down 'pon it, pon it
Whine to the bass, make you injure me
Go in, go in, go in
The pop we dey pop, e no get limit
Baby, you can sit down on my face
I go give you time that you gave me, yeah

Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And, call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu waka
Ye, carry your matter for head
Omoge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu waka

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu waka (ooh)
Ye, carry your matter for head
Omoge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu waka

Yeah-uh, yeah-uh
Greatness
Yeah-uh, yeah-yeah
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
DJ Neptune
'Pon-'Pon me
Joe', Joeboy pon deck
Baddest
Joeboy pon deck
Joe', Joeboy pon deck
Joeboy pon deck
Sounds of Neptune

DJ Neptune and Joeboy Mumu Lyrics Meaning

The lyrics of "Mumu" by DJ Neptune and Joeboy convey a playful and romantic narrative. The artists express affection, with Joeboy asserting his commitment to his partner, offering to take care of expenses, and playfully stating he's not a fool in love. The song's upbeat tempo and catchy lines celebrate the joy and carefree nature of being in love, showcasing a blend of Afrobeat and contemporary sounds that invite listeners to groove to the rhythm of romance. The repetition of "Na love I dey love, I no be mumu waka"

DJ Neptune and Joeboy Mumu Lyrics Details

Artists

DJ Neptune and Joeboy

Release Date

2023

Album

THE FUTURE IS DARK

DJ Neptune and Joeboy Mumu Lyrics Facts

The lyrics of "Mumu" by DJ Neptune and Joeboy are characterized by a playful and romantic tone. The artists convey a sense of love and devotion, with Joeboy expressing his willingness to pamper and cater to his partner. He assures her that he's ready to take care of all the expenses, emphasizing his commitment by stating, "All the bills on me." The lyrics also feature a playful assertion of confidence, with Joeboy stating that he's not a fool in love, singing, "Na love I dey love, I no be mumu waka."

Disclaimer: The above information is for general informational purposes only. All information on the Site is provided in good faith, however we make no representation or warranty of any kind, express or implied, regarding the accuracy, adequacy, validity, reliability, availability or completeness of any information on the Site.

DJ Neptune and Joeboy Mumu Lyrics - FAQ

1. Who is DJ Neptune?

DJ Neptune, born Imohiosen Patrick, is a Nigerian Disc Jockey and Record Producer known for his contributions to the music industry.

2. When was DJ Neptune born?

DJ Neptune was born on 25th September 1990 in Lagos, Nigeria, making him 33 years old.

3. How many siblings does DJ Neptune have?

DJ Neptune comes from a family of four, including him and his three elder sisters.

4. Who is DJ Neptune married to?

DJ Neptune is married to Ese Imohiosen.

5. What are some of DJ Neptune's notable albums?

DJ Neptune has released albums like "Greatness 2.0," "Greatness," and "Love And Greatness EP (Sigag Lauren Mix)."