Oxlade KATIGOR Lyrics know the real meaning of Oxlade's KATIGOR Song lyrics
by Dheshni
Updated Dec 30, 2023
Oxlade KATIGOR Lyrics
Nuh-nuh
(Yeah, ayy The Big Man)
(Listen to the Big Men)
So many stories untold (Kripo)
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy i gats to uphold
As I run you the data dey try to dey download o
All of them know say I bloody on code
The day wey every knees shall bow
Every tongue confessing On God
Give them Gbedu from the front and back
To the left and right, dem go reload o
I know the journey long
But oritse don throw me the compass for the road o
I no know how I wan do am
But e go sup
And e shock una cause e go choke
Even though
I no know how I wan do am
Cause e go soft
And e shock una cause e go choke
Igi imu jina sori
You know say me and you no dey for same katigori
(The story long)
Igi imu jina sori
You know say me and you no dey for same katigori
(The story long)
Ahn ahn
I know many boys want to be like me
Many boys wan dey sound like me
And still many boys done dey backbite me why me?
Ahn ahn
Some of these gate keepers wan Dey
Boycott me
Some OGs don dey blackball
But I get Jesus wey dey support me on G
I no know how I wan do am
But e go sup
And e shock una cause e go choke
Even though
I no know how I wan do am
Cause e go soft
And e shock una cause e go choke
Igi imu jina sori
You know say me and you no dey for same katigori
(The story long)
Igi imu jina sori
You know say me and you no dey for same katigori
(The story long)
So many stories untold (Kripo)
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy I gats to uphold
As I run you the data dey try to dey download
All of them know say I bloody on code
The day wey every knees shall bow
Every tongue confessing On God
Give them Gbedu from the left and right
To the front and back, dem go reload o
You know the journey long
But oritse don throw me the compass for the road o
Oxlade KATIGOR Lyrics Meaning
The lyrics of "KATIGOR" by Oxlade depict the artist's determination to unravel untold stories and mysteries in his musical journey. He expresses a commitment to upholding the legacy of music while facing challenges and scrutiny from others. Oxlade acknowledges the difficulties he encounters but remains confident in his unique sound and the support he receives, notably from a higher power. The term "katigori" may symbolize a distinct category or path, emphasizing that his journey is different from others.
Oxlade KATIGOR Lyrics Details
Artists
Oxlade
Release Date
2023
Available on
YouTube Music
Oxlade KATIGOR Lyrics Facts
Oxlade KATIGOR Lyrics - FAQ
Oxlade is a Nigerian singer and songwriter known for his soulful vocals and unique sound.
Oxlade is signed to Troniq Music, Epic Records in France, and Columbia Records in the UK.
Oxlade gained prominence with the release of the song "Away," which was featured on Rolling Stone's 50 best songs of 2020.
Oxlade was born on April 22, 1997, in Surulere, Ikeja, Nigeria.
Oxlade attended LASU but dropped out. His focus shifted towards his music career, where he found success as a vocalist