1. Fresherslive ยป 
  2. Lyrics

Wizkid IDK Lyrics know the real meaning of Wizkid's IDK Song lyrics

Dive into Wizkid's "IDK" lyrics, where he blends introspective verses with a contagious chorus. The song explores life's uncertainties, resilience, and the desire for a good time, creating a captivating musical journey.

by Dheshni

Updated Dec 22, 2023

Wizkid IDK Lyrics know the real meaning of Wizkid's IDK Song lyrics

Wizkid IDK Lyrics

[Verse 1: Wizkid]
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor
I really wanna know your interest
Money dey for my mind, I'm in business
Many time dem try play my intellect
And you know my shotta, man ah big the rest
When you ready make you take the shot
And you know wetin go happen, make we ginger next
Sound, sound

[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li
Wan make ya feel alright
Oh ah yeah oh
I no mind how e be tonight
No apologies tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Holla all my Gs tonight
Sometimes naso e be sometimes

You might also like
Diamonds
Wizkid
Ololufe
Wizkid
Energy
Wizkid

[Verse 2: Zlatan]
Ah Ibile
B'osu oluwa ni shola
Aiye t'o dun, eba won ni mo se ni pola
Aiye baje pelu VVS
K'oma da fun bend down select ni TBS
She tell me say she go leave if the love lonely till morning
Relationship wey money no dey, e go later boring
E go later sour, e go later scatter
She go serve you breakfast on a bigger platter
I say that's why I pray every night and day
That I get paid so I can slay
Life show me pepper, many things I can't say
Chance ti m'ori, m'ode take advantage
Had no choice so I paid the price
My agege bread, me I turn to slice
All the dirty for my life, me I sanitize
Moni shoe get size, better realize, better realize oh

[Chorus: Wizkid]
Ah ah ahn
And I know dem how feel tonight
I know man I wan dey tonight
Wan make ya feel alright
Ah ah ahn
Call my people make we dey tonight
Make we fall in, make we lo li li

[Outro: Wizkid]
Everybody falling, others just falling
Big bad everyday calling
E don tey, now e don turn kinch
Top feeling yeah my brother trust me
E don turn king, everyday balling
I no dey mind wetin comes to me
Ni Ojuelegba Shitta, I dey with my people dey ginger
Any sound dey burst up the speakers
Eledumare na hin dey ginger me nicely
Ojodi ko ye so
On baba, se ko se ko
E bad or e good, we dey pray more
Tough times don't last but tough people do, we go stand tall
Eyes red like we jogor
Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor

Wizkid IDK Lyrics Meaning

In the verses, Wizkid reflects on life's uncertainties and challenges, expressing gratitude to the divine for inspiration. The lyrics emphasize resilience, urging listeners to stand tall in tough times. The chorus conveys a desire for a good time, capturing the essence of uncertainty in life. Zlatan's verse adds a touch of reality, addressing relationships, money, and the pursuit of success. The outro celebrates success and resilience in the face of life's struggles, staying true to Wizkid's roots and affirming his connection with his community.

Wizkid IDK Lyrics Details

Artists

Wizkid

Release Date

2023

Available on

YouTube Music

Wizkid IDK Lyrics Facts

  • The song is titled "IDK," featuring Zlatan.
  • Wizkid acknowledges a spiritual force, "Eledumare," that inspires and uplifts him nicely.
  • The lyrics emphasize the importance of prayer, with a positive outlook on tough times and the belief that tough people endure.
  • Wizkid expresses personal resilience in the face of challenges, using vivid imagery like "Eyes red like we jogor" and embracing the concept of endurance.
  • The outro mentions Wizkid's connection to Ojuelegba Shitta, highlighting his roots and the support from his community
Disclaimer: The above information is for general informational purposes only. All information on the Site is provided in good faith, however we make no representation or warranty of any kind, express or implied, regarding the accuracy, adequacy, validity, reliability, availability or completeness of any information on the Site.

Wizkid IDK Lyrics - FAQ

1. When was Wizkid born?

Wizkid was born on July 16, 1990, in Surulere, Ikeja, Nigeria.

2. What is Wizkid's real name?

Wizkid's real name is Ayodeji Ibrahim Balogun.

3. Which music genres is Wizkid known for?

Wizkid is credited for popularizing Afrobeats during the 2010s.

4. How many children does Wizkid have?

Wizkid has three children: Zion Ayo-Balogun, Ayodeji Ibrahim Balogun, Jr.

5. Name some of Wizkid's record labels.

Wizkid has been associated with record labels such as Starboy Entertainment, Empire Mates Entertainment, and RCA Records